Real Madrid president Florentino Perez tok say di 12 clubs wey agree to join di new European Super League get ''binding contract'' and ''no go fit comot''. Nine of di 12 teams, wey include di Premier ...